Port harcourt/Auchi brought up artist; “SEGXZY”, is back with a banging hit song for his fans to feast on as the year approaches the end of its first quarter. The song which is titled “BAD BELLE”, is aimed at haters and all who retard progress. Ola-Fadunsin Segun John as Segxzy is fully known, is a full blown Reggae/Afro artist and hails from Osun state, specifically Ilesha west. Get “Segxzy – Bad Belle” On DIGITAL PLATFORMS HERE
His hit songs cut across songs like Joy, Now Na Morning, Gawu, Konji, life and The now released Bad belle. Segxzy’s interest cuts across technical focus and entertainment. Bad belle is his newest release. Listen, Download and Enjoy Below:
Quotable Lyrics Segxzy! Now Na Morning! Mmmmm Na na na na Na!!! Small girl Dem tell you yesterday but you no hear E don clear All your shakara don end no more denge When dey tell you You go dey vex You use your backside dey oppress Your mate dey school you dey flex even the gateman jenbe When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you You go just dey call them Bad belle, Bad belle Bad belle o oh And e don hooke you Shey dem still be bad belle, bad belle Bad bell oo Wetin you wan kill yourself for Who don pass you, don pass you o Make you loyal for who you loyal for So you sef go fit to grow Segxzy don go front o Backward never o Segxzy dey sail oh And you cannot sink my ship o When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you You go just dey call them Bad belle, Bad belle Bad belle o oh And e don hooke you Shey dem still be bad belle, bad belle Bad bell oo Anything you sow, mmmmm Na him you go wear Soldier come soldier go We still dey dere, As you wan stab me for back No forget say! another person dey your back o Cos if you live by the sword! You go! U go kpai by the sword o When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you You go just dey call them Bad belle, Bad belle Bad belle o oh And e don hooke you Shey dem still be bad belle, bad belle Bad bell oo Omo I dey tell you If you like you hear If you like you no hear Nothing goes for nothing The man you fall today You no go see am fall tomorrow Now Na Morning You cant outshine your master